Connect with us

Finance

Ken Ofori-Atta: Ex-Ghana finance minister US case adjourned, e go remain for ICE detention till April – BBC News Pidgin

Published

on

Ken Ofori-Atta: Ex-Ghana finance minister US case adjourned, e go remain for ICE detention till April – BBC News Pidgin

Wia dis foto come from, GHANA FINANCE MINISTRY

Wetin we call dis foto, Di immigration judge order members of di public wey join di virtual hearing to leave as lawyers for di ex-minister request private hearing

Read am in 7 mins

One US judge for di Annadale immigration court for Virginia adjourn hearing of di immigration case against ex-Ghana finance minister Ken Ofori-Atta, who dey face corrupting charges back home.

Di judge David Gardey move di hearing to 27 April.

Advertisement

Dis be in connection wit immigration wahala afta US Immigration and Customs Enforcement (ICE) arrest and detain di ex-finance minister for Virginia since 6 January 2025, sake of e overstay im visa.

Tori be say US authorities revoke di ex-minister visa for November 2025 wey he refuse to comot di kontri.

During di first appearance bifor di court on 20 January, lawyers for di ex-finance minister ask di court for private hearing.

By dis time many pipo join di virtual hearing sake of Ghanaians dey interested in di mata.

Advertisement

Two cases dey bifor di court – one of dem be bond application; wey mean say lawyers for di minister apply for di release of dia client from ICE custody wey di oda one be di immigration case proper.

How di minister appear for di court hearing

Dis be di first time since January 2025 wey di ex-minister dey appear for public afta e comot Ghana to di US for “medical attention.”

Di ex-Ghana minster appear for di Caroline detention centre as e dey wear one grey jacket, wey he wear black detention coverall.

He also dey wear blue face mask – di common one wey pipo wear during di covid 19 pandemic.

Advertisement

As e waka enter di isolated room, e comot di jacket, leaving im dark detention outfit.

E carry di jacket hang for chair behind a table for di centre of di empty room, wey e sidon.

Di minister also wear one armband for his wrist.

Few minutes later, Ken Ofori-Atta comot di chair wey e comot di lonely detention room briefly, bifor e return when di judge call im case.

As e return, e move im glasses wey e hang am on top his head wey e sidon for di chair dey face di camera.

Advertisement

As di judge call di case, lawyers for di minister, Christopher Chaisson and Kwao Amagashie tok say dem wan make di judge hear di case for private.

next hearing information

Wia dis foto come from, SCREENGRAB

Wetin we call dis foto, ICE arrest di ex-finance minister on 6 Janaury 2026 wey dem keep am for di Caroline Detention centre until his first court appearance

Wetin happun during di virtual hearing as judge ‘ban’ di public

Judge David Gardey: Dis be di bond determination hearing for di mata wey involve Kenneth Ofori-Atta. Dem detain am for di Caroline detention centre wey he dey appear by Webex (virtual conference). Make di lawyers wey dey represent am enta dia appearance.

Lawyers: I be Christopher Chaisson, I dey on behalf of Enayat Qasimi and Kwao Amagashie on behalf of di respondent.

Advertisement

Judge David Gardey: Sake of di nature of di issues wey we discuss for di bond hearing, you pipo want di bond hearing to be private, as in make e dey closed to di public?

Christopher Chaisson: Yes, your honour. I make happy say you raise dis mata serf. I wan raise am bifor.

Judge David Gardey: Okay. I hear am.

Christopher Chaisson: For di record, your honour. Di oda issue also dey – di master calendar hearing. Wit di way di mata dey, some of di issues we go raise for di hearing be sensitive.

Judge David Gardey: You dey ask say di master calendar hearing also go dey private; closed to di public?

Advertisement

Christopher Chaisson: Yes. We wan clarify sometin small. We go like say make di two hearings all dey closed to di public.

However, for di bond hearing case, we go ask di court say make dem try anytin dem fit do for dia power, to finish di case [today]. I go wait for di court decision.

Judge David Gardey: I understand. So all di pipo wey join us for di Webex (online video conference), we go hear di mata in private under di US immigration law. Di law say if any party for di immigration case say make di hearing dey private and closed to di public, under di circumstances, di court go close di hearing.

If anyone dey for di Webex (online video platform) wey dey here to view dis hearing; either di bond hearing or di master calendar hearing, make everyone comot now sake of we neva go continue if pipo still dey on di online link. Only di parties for di case dey allowed to be present during di hearing.

Dat be how dem comot hundreds of Ghanaians wey join di virtual link to follow di proceedings for di hearing to continue.

Advertisement

Wetin go happun now

Afta dem arrest Ken Ofori-Atta for di US, his Ghana lawyers tok say “Oga Ofori-Atta get pending petition for adjustment of status wey go allow pesin to stay for di US legally past di period of validity of dia visa,” di statement by Justice Kusi-Minkah Premo explain.

“Oga Ken Ofori-Atta be law-abiding pesin wey he dey fully cooperate wit ICE to deal wit dis mata,” di statement from his lawyers add.

Now as di Annadale immigration court judge adjourn di case to 27 April, di ex-finance minister go likely remain in detention until di next hearing (for three months).

Sabi pipo explain say if di ex-minister lawyers succeed wit di bond application, den dia client go dey out of di ICE custody wey he go dey attend di substantive immigration hearing.

Advertisement

If dem no succeed or di judge no gree wit dia argument, di detainee go dey inside ICE custody until dia deportation case dey finalized.

Di judge gat di discretion to determine weda pesin be flight risk or di pesin be danger for di community

If pesin dey inside custody during di hearing, di case go fit move fast fast.

For all dis, di detainee get option to appeal if di judge deny dem di bond.

Dem fit appeal to di board of immigration appeals (BIA); but dis process neva dey easy.

Advertisement
a protester with placards during the protest

Wia dis foto come from, ARISE GHANA

Wetin we call dis foto, Pressure group Arise Ghana gather for di US embassy for Accra to protest to demand cooperation of US authorities make dem extradite di ex-finance minister to face accountability

Why Ghana dey pursue di ex-finance minister

Attorney general for Ghana Dr Dominic Ayine, file extradition request to US authorities for di ex-finance minister.

Dem wan make US authorities carry di minister and his chief of staff wen e be minister, to Ghana make dem face accountability for di time as minister for seven years from 2017 to 2024.

“At dis point, na di US authorities especially di judicial authorities wey go determine whether sufficient evidence dey wey go demand say make di two accused pipo, dey extradited to Ghana to stand trial,” id attorney general explain.

Advertisement

Di kontris special prosecutor’s office already slap di ex-minister and odas wit 78 counts of corruption and related offenses.

According to di special prosecutor Kissi Agyebeng, di ex-minister and oda accused pipo allegedly conspire to set up “criminal enterprise wey directly and indirectly influence di kontri procurement process to win contracts for di company (SML).”

“Di SML company carry unfair advantage to get transaction audit services, external price verification services, measurement audit for downstream petroleum products and odas form di Ghana govment through di finance ministry and di Ghana revenue authority.”

Kissi Agyebeng di special prosecutor tok say “dem begin di criminal enterprise for 2017 by di ex-finance minister Ken Ofori-Atta, Emmanuel Kofi Nti (ex-GRA commissioner) and Evans Adusei togeda wit di SML company itself.”

Di prosecutor say dem neva ensure value for money for di contracts dem carry give di SML company wey dem cause financial loss of Ghc 1.4bn ($128m).

Advertisement

Dis be some of di reasons why di kontri dey pursue di ex-minister; oda investigative agencies also dey find di minister to help dem investigate oda cases wey im allegedly dey involved.

Ken Ofori-Atta comot Ghana after his govment lose di 2024 elections wey he say he dey go for medical check-up and surgery – since dat time, he neva return.

Many pipo and political watches say di ex-minister dey run away from accountability and trial – but his lawyers say di minister gat nothing to hide.

Di govment thru di Attorney general and odas say dem go work to ensure say US authorities extradite di ex-minister to Ghana to face di law.

But dem also say dem go welcome any move wey go make di minister return to Ghana faster than di extradition – if ICE fit deport am, dem go happy say he go at least return to Ghana and face accountability like anybody else.

Advertisement

Pipo wey dey close to di ex-minister say tins no go be easy sake of di Ken Ofori-Atta apart from di US visa, also get Canada and UK visa, wia he fit go, but time no tell.

For now di ex-minster dey remain for custody for di Caroline Detention centre for Virginia, until sometin happun.

At di time di immigration hearing dey happun, one pressure group for Ghana and oda Ghanaians gada for di US embassy for Accra to protest.

Dem carry placards wey dem wear red shirts and armbands wey dem demand say make di embassy authorities work to bring di ex-finance minister back to di kontri to face trial.

Advertisement
Continue Reading
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Finance

Low-income Chinese girl aces gaokao, inspires live-streamers offering help

Published

on

Low-income Chinese girl aces gaokao, inspires live-streamers offering help

A girl from a disadvantaged rural family in central China topped this year’s gaokao, attracting numerous live-streamers eager to finance her education, which she declined.

The home of 18-year-old secondary school graduate Han Yaping in a Henan province village was recently bustling with live-streamers.

This attention came after Han achieved an impressive score of 699 out of 750 in the gaokao, China’s national college entrance exam.

She has received offers from China’s two leading universities, Tsinghua University and Peking University.

Han’s accomplishment is particularly remarkable given her family’s impoverished circumstances.

Advertisement

Her mother suffers from ankylosing spondylitis, an inflammatory arthritis affecting the spine, preventing her from working. Her father, who earns a living through farming and odd jobs, serves as the family’s sole provider. Han also has a younger sister.

Continue Reading

Finance

UK financial regulator publishes landmark AI review

Published

on

UK financial regulator publishes landmark AI review

The UK’s Financial Conduct Authority (FCA) published a landmark review on Monday that proposes recommendations to regulate the impact of artificial intelligence (AI) on the financial decisions made by consumers.

The review, titled the Mills Review, anticipates that both consumers and firms will start delegating “more financial decision-making to AI systems,” including for agreements, initiating transactions, and executing decisions “within agreed parameters.” One of the key findings of the review outlined that while AI can help bridge advice gaps and “support growth,” there remain risks “associated with fraud, cyber security, and consumer harm.” Conducting the review, Sheldon Mills highlighted that “AI can also amplify risks: bias, discrimination, exclusion, opaque decision-making (particularly when multiple AI models interact), misleading or hallucinatory advice and erosion of consumer trust.”

The review stated that presently, one in five adults in the UK are “already open to AI making decisions for them,” particularly when decisions feel “complex or high stakes.” It found that roughly 26 percent of the population “trust general-purpose tools such as ChatGPT, Claude or Gemini for financial advice” with little awareness that such platforms provide no “formal routes to recourse” or protections.

Overall, the Mills Review identified four areas that it anticipates will be impacted by AI in the financial sector: “the transformation of firms,” “new consumer journeys,” “a reshaped competition landscape,” and “amplified financial crime and cyber risk.” The FCA projected the shift in how consumers and firms consult AI to take place by 2030.

The Mills Review put forth seven “priority” recommendations to be considered by the FCA Board. It recommended that any transitions to autonomous AI models be monitored and that regulatory frameworks and perimeters be adapted and secured. The review called for the strengthening of “system-wide coordination and oversight,” the scaling up of the FCA’s AI Lab to enable it to support AI models and innovation for agentic finance, and an “AI-enabled agentic supervisory model” to be built and adopted.   Finally, it recommended that a trusted “public-interest AI-enabled financial capability service” be developed.

Advertisement

The FCA announced, in the press release, that it will launch an AI “good and poor practice publication” in late 2026.

Continue Reading

Finance

Fayette County Public Schools Board of Education approves audit contract, new finance director position

Published

on

Fayette County Public Schools Board of Education approves audit contract, new finance director position

LEXINGTON, Ky. (WKYT) – The Fayette County Public Schools Board of Education approved a one-year audit contract capped at $131,750 plus $225 per hour during a virtual meeting Monday, along with a new finance director job description.

The contract is with Mauldin & Jenkins Certified Public Accountants, an Atlanta-based firm, and covers the 2025-26 fiscal year and the restatement of the 2024-25 fiscal year and ancillary services through FY 2029-2030. The work is set to be completed by Nov. 15.

The board approved the contract in a 5-0 vote.

Audit contract details

Interim Chief Financial Officer Kyna Koch said the cost is already accounted for in the district’s budget.

“And is actually less than we expected given our current situation — we were thrilled with the bid,” Koch said.

Advertisement

Koch said she believes this is Mauldin & Jenkins’ first school district audit in Kentucky, but that the firm works with school districts of more than 100,000 students throughout the Southeast.

“Quite frankly when I spoke to the folks at KDE they were thrilled because we’re running kind of short of auditors who want to do school district audits — so all around I think this was a win-win for everyone,” Koch said.

New finance director position

The board also approved a new job description for the position of Director of Finance. Acting Superintendent Dr. Bill Bradford said the title will replace two associate director positions.

“Which will not only save the school district money but it’s also going to streamline our work and align internal controls to make room for a more efficient unit,” Bradford said.

Koch said the position will be posted as soon as possible following the board’s approval.

Advertisement

Closed session

The board went into closed session for more than an hour to discuss pending investigations that could lead to employee discipline. When the board returned, it took no action and adjourned the meeting.

Copyright 2026 WKYT. All rights reserved.

Continue Reading
Advertisement

Trending