Connect with us

Washington, D.C

Victims of plane crash in DC: Ryan O'Hara, Kiah Duggins, Ian Epstein, among victims of American airlines crash – BBC News Pidgin

Published

on

Victims of plane crash in DC: Ryan O'Hara, Kiah Duggins, Ian Epstein, among victims of American airlines crash – BBC News Pidgin


Wia dis foto come from, Howard University

Wetin we call dis foto, Howard University name Professor Kiah Duggins as one of di pipo wey dey on board di flight

Recovery operations still dey go on for Washington DC. Dis na afta one American Airlines plane from Kansas wey get 64 pipo onboard collide wit one military helicopter on Wednesday night.

Di victims include top figure skaters from US and Russia, one young pilot, flight attendants, and one lawyer wey dey travel go house on her birthday.

Advertisement

Here na some of di pipo believed to dey on board di helicopter and di plane.

Passengers

26-year-old Indiana woman, Asra Hussain Raza, just move go Washington DC area afta she receive her master’s degree in hospital management.

“She bin dey return from one work trip wia she dey help improve one hospital wey really need help,” her husband Hamaad Raza, wey show di last text message e receive from im wife to news crews outside di airport, tok.

“And, you know, she bin dey do wetin she love. She bin even dey work on di flight.”

E add say: “She give a lot, but she get so much more to give. If anybody dey wey take advantage of dia 26 years of life, na her.”

Advertisement

Di president of Howard University don confam say Professor Kiah Duggins die for di collision.

Di civil rights lawyer dey set to begin lecture for di university School of Law for autumn.

“She dedicate her career to fighting against unconstitutional policing and unjust money bail practices for Tennessee, Texas and Washington DC,” di university tok for one statement wey US media report.

Two DC lawyers also dey on board di flight, dia loved ones confam.

Sarah Lee Best, 33, dey kind and hardworking, her husband Daniel Solomon tell di Washington Post.

Advertisement

Mrs Best and Mr Solomon bin plan to travel go Hawaii, wia dem born her for dia 10th wedding anniversary for May.

33-year-old Lawyer Elizabeth Keys, “always, always manage to have fun… no mata wetin she dey do,” her partner David Seidman tell di paper.

She die on her birthday, Oga Seidman tok.

Di firm wia two of dem dey work, Wilkinson Stekloff, pay tribute to di “cherished members” of dia team.

Dem be “wonderful attorneys, colleagues, and friends,” firm founder Beth Wilkinson tok for statement.

Advertisement

Dem don pay to “dedicated papa” Casey Crafton of Salem, Connecticut.

“Salem just lost a dedicated father, husband, and community member,” Govnor Ned Lamont bin write on social media.

Salem Little League, wia Oga Crafton be coach, tok say di town dey “heartbroken” by di loss of di “beloved” club member.

“Di Crafton family, dey deeply involved in all things Salem, di community don suffer an unimaginable loss,” di statement read.

Michael Stovall mama tok say her son na “di happiest pesin” wey dey see good in evri body.

Advertisement

Oga Stovall, wey pipo sabi well-well as Mikey, bin dey travel go house from one annual hunting trip wit friends, Christina Stovall tell Wink News.

“Mikey no get one enemy. If you see fotos of am… e be di life of di party. E love evri body.”

Oga Stovall cousin tell di New York Times say e bin dey fly wit at least six of im friends from di trip, some of dem don sabi each oda since childhood.

Jesse Pitcher bin dey travel wit Oga Stovall, im papa confam.

Di 30-year-old from Maryland just marry last year and e recently just start im own business, Jameson Pitcher tell di New York Times.

Advertisement

“E just dey start life,” e tok.

“E say im go see me wen e come back.”

Philippine National Police confam say di director of dia Supply Management Division, Colonel Pergentino N. Malabed, bin dey on board di flight.

One police tok-tok pesin say dem recover one body wey carry Col Malabed passport from di Potomac.

E travel go US wit two oda officers to test personnel vests wey di police dey plan to buy, and e bin dey on im way to di Philippine embassy for Washington.

Advertisement

Passenger plane crew

Di plane captain Jonathan J. Campos dream since wen e be 3-year-old na to be pilot, im aunt tell di New York Times.

“I think e wan dey free, and dey able to fly and soar like a bird,” Beverly Lane tok.

34-year-old Oga Campos, 34, bin grow up for Brooklyn, New York, and e work for PSA Airlines (part of di American Airlines group) for eight years, she add.

Di papa of 28-year-old pilot Sam Lilley tok say e don dey engaged to be married and e “just dey for di prime of im life”.

Tim Lilley tell NewsNation say im son get im piloting license in only a few years becos e “pursue am wit vigour”.

Advertisement

“Sam dey right wit Jesus, and I know where e dey go,” e tok.

Im sister Tiffany Gibson dey call am “an amazing person”.

“E love pipo. E love adventure. E love to travel,” she tell ABC News.

“E dey so young, and e dey excited about life and im future and getting a dog and a house and kids. And it’s just, dis just dey tragic.”

Ian Epstein smile for di camera

Wia dis foto come from, Facebook/Debi Epstein

Advertisement
Wetin we call dis foto, Ian Epstein, 53, bin love to be a flight attendant, im family tok

Virginia resident Ian Epstein na flight attendant on di plane, im family tok.

E dey known for im ability to make pipo smile and e dey “full of life”.

“He love being a flight attendant becos e truly enjoy to dey travel and meet new pipo. But im true love na im family,” di statement continue.

Epstein, 53, na father, stepfather, husband, and brother, di family tok, and as say dem go “truly miss am”.

Danasia Elder also dey work as a flight attendant, her family tell US media for Charlotte, North Carolina.

Advertisement

Her brother-in-law Brandon Payne wey pay tribute to her, tok say she dey “full of life”.

“She be great wife, great parent, great friend,” Payne tok. “She dey very bright, very smart… Dis flight attendant thing na kind of like one of her dreams, something wey she wan do.”

E say im dey proud of im sister-in-law for pursuing her dreams, and she “go want make all of una do di same thing she do”.

“Chase your dreams, no mata what. No let anytin fear you, push you away. Just believe in yourself, believe in God, and follow di path.”

Helicopter crew

29-year-old Ryan O’Hara, na di crew chief of di Black Hawk helicopter wey jam di passenger plane, according to CBS News.

Advertisement

E leave behind a wife and one-year-old son, im local Reserve Officers’ Training Corps (ROTC) program tok for one social media post wey confam im death.

O’Hara dey “fondly remembered as dat guy wey go fix things around di ROTC gym, e also be ogbonge member of di rifle team,” di post tok.

One portrait of Andrew Eaves stand in front of di American flag for im army uniform.

Wia dis foto come from, Facebook/Carrie Eaves

Wetin we call dis foto, Andrew Eaves dey on board di BlackHawk helicopter, im wife tok

Mississippi Governor Tate Reeves confam say Chief Warrant Officer 2 Andrew Eaves also die for di collision.

Paying tribute to her husband, Carrie Eaves confam say e be one of di pilots of di Blackhawk helicopter.

Advertisement

“We ask say make you pray for our family and friends and for all di oda families wey dey suffer today. We ask for peace while we grieve,” she write on social media.

Ice skaters

Wetin we call dis Video, Watch: Figure skating performances of DC plane crash victims

Spencer Lane and Christine Lane

16-year-old Ice skater Spencer Lane, die alongside her mother Christine Lane, 49. Dem dey among di at least 14 athletes and coaches wey die as dem dey return from one skate camp for Wichita.

Im father tell local media say im son na “a force of nature” wey show “drive and tenacity” to di sport.

Advertisement

“E train for di Skating Club of Boston five days a week and attend high school online and just commit himself to it,” Douglas Lane tokj.

E add say im wife na “creative powerhouse” wey go do anything for her children.

Jinna Han, 13, bin also travel go di skate camp wit her mother, Jin.

For one 2022 interview, Jinna bin tell one news network for her Massachusetts hometown say she dey excited to watch di Olympics.

“E dey just so exciting,” Jinna Han tok. “E dey like, who go win, wetin go happun, becos anything fit happun for di Olympics.”

Advertisement

Doug Zeghibe of di Skating Club of Boston call Jin “wonderful, pleasant, polite” pesin.

“Never a discouraging word,” e tok. “Always appreciative, always supportive of not just Jinna, her daughter, but every athlete. Just role model parents in your sport, and you no dey always get dat.”

Wetin we call dis Video, Watch: Former Olympic figure skaters mourn DC plane crash victims

Evgenia Shishkova and Vadim Naumov

Di Kremlin confam di deaths of beloved ice skating coaches Evgenia Shishkova and Vadim Naumov, wey be Russian.

Advertisement

Famous skating coach and friend Rafael Arutyunyan tell CNN say e bin make im athletes train in silence afta di crash as mark of respect.

“I know all these coaches,” e tok. “All of our community dey respectful to dem and like dem, so I feel dem go stay wit us forever.”

Twelve-year-old Olivia Ter from Maryland dey among di US figure skaters aboard di flight, local officials confam.

“Olivia no only excelled in figure skating programs but inspire odas through her talent, determination and sportsmanship,” Prince George County Parks and Recreation tok for one statement wey CBS News report.

“Di impact of Olivia life go continue to resonate for our youth sports community, and we go miss her well-well,” Bill Tyler, di director of di Maryland-National Capital Park and Planning Commission, tok.

Advertisement
Stephanie Branton Haynos, Cory Haynos and Roger Haynos stand together and smile for di camera.

Wia dis foto come from, Facebook/Matthew Alan LaRaviere

Wetin we call dis foto, Ice skater Cory Haynos and im parents Stephanie Branton Haynos and Roger Haynos all of dem dey on board di passenger plane

Cory Haynos, Roger Haynos and Stephanie Branton Haynos

Cory Haynos bin dey travel go house from di US Ice Skating Championships wit im parents, Roger Haynos and Stephanie Branton Haynos, one family member write on social media.

“Roger don always inspire me by im absolute love for im family and dedication to providing only di best for im wife and kids,” Matthew Alan LaRavier, Roger cousin, write.

“Cory na amazing skater wit a very bright future,” e tok.

Advertisement

“All of us bin dey expect Cory to represent our kontri for US Olympics for di future.”

Former coach Sasha Kirsanov bin dey on board di plane, di University of Delaware tok.

Im wife tell ABC News say she don “lost everything” for di crash.



Source link

Advertisement

Washington, D.C

Van drove through barricade outside White House; driver apprehended: officials

Published

on

Van drove through barricade outside White House; driver apprehended: officials


A Secret Service investigation is underway near the White House after officials say a van drove through a barricade early Wednesday morning.

What we know:

Advertisement

The Metropolitan police and Secret Service responded to the vicinity of the White House around 6:30 a.m. after a van drove through a barricade at Connecticut Avenue and H Street.

The driver of the van was apprehended and is being questioned, according to police. No injuries have been reported.

As a result of the investigation, multiple streets in the immediate area have been closed to traffic, including 15th Street and E Street Northwest and H Street Northwest between 15th and 17th Streets.

Advertisement

What you can do:

Drivers are advised to avoid the area and seek alternate routes. Commuters traveling through downtown Washington should expect delays. 

Advertisement

What we don’t know:

Officials have yet to release further details. This is a developing story. Check back for updates,

The Source: Information from this article was provided by the Metropolitan police.

Advertisement

Washington, D.C.News



Source link

Continue Reading

Washington, D.C

Lime updates subscription service for frequent riders in DC – WTOP News

Published

on

Lime updates subscription service for frequent riders in DC – WTOP News


Lime, the company behind those bright green scooters and bikes you may often see zooming around D.C. or lying on the sidewalk, is updating its monthly subscription service, aimed at making rides more affordable for its frequent users.

Lime, the company behind those bright green scooters and bikes you may often see zooming around D.C. or lying on the sidewalk, is updating its monthly subscription service, aimed at making rides more affordable for its frequent users.

In a news release Tuesday, Lime said its monthly subscription that starts at $5.99/month for D.C. riders will also introduce flat-rate pricing of $2.50 for rides up to 20 minutes and $1.25 for rides under five minutes.

Every ride will be subject to a flat rate, instead of a per-minute cost. Subscribed members also get unlimited free unlocking and discounted flat-rate pricing for trips under five minutes.

Advertisement

Devin Rote, the global integrated marketing lead at Lime, told WTOP the goal with the update is “to make the choice to utilize micro-mobility and more sustainable travel options easier for users across the D.C. region.”

Rote said as we enter the spring season, Lime sees an increase in trips as the city also sees a rise in tourism.

“Especially through cherry blossom season, Nationals baseball season, and everything that a great, warm weather season brings here in the D.C. region. For us, really, this is the start of busy season,” he said.

There are over 7,000 of the dockless e-bikes and scooters around D.C. They go up to 18 mph — down from 20 mph in November — and users must be at least 18 to ride.

WTOP’s John Wordock contributed to this report.

Advertisement

Get breaking news and daily headlines delivered to your email inbox by signing up here.

© 2026 WTOP. All Rights Reserved. This website is not intended for users located within the European Economic Area.



Source link

Advertisement
Continue Reading

Washington, D.C

A Virginia boater is suing a DC utility for the Potomac River sewage spill

Published

on

A Virginia boater is suing a DC utility for the Potomac River sewage spill


A Virginia boater is suing a Washington water utility for negligence in the collapse of a pipe that leaked millions of gallons of raw sewage into the Potomac River.

The class action lawsuit filed Friday in U.S. District Court in Greenbelt, Maryland, comes weeks after a January sewage pipe collapse, shooting wastewater out of the ground and into the river in an area just north of Washington, D.C. The spill is seen as a serious environmental blight and became the focus of political bickering between President Donald Trump and Democratic-led Maryland, where the leak occurred.

Dr. Nicholas Lailas, M.D., the plaintiff, is a Virginia resident and recreational boat user on the Potomac who is seeking compensation for people “whose property interests in and use and enjoyment of the Potomac River … have been impaired by Defendant’s conduct.”

The lawsuit alleges that it was DC Water’s responsibility as the owner and operator of the ruptured pipe, known as the Potomac Interceptor, to maintain it in a “reasonably safe condition and to prevent foreseeable harm to persons and property.”

Advertisement

The lawsuit said that preliminary data indicate that there are thousands of people who own property or vessels in the affected parts of the Potomac.

Andrew Levetown, an attorney for the plaintiff, said in an interview Monday that it will take time to get the full breadth of the class, with business owners, property owners and recreational users all having interest in the potential damages caused by the Jan. 19 collapse and leak.

“You’re going to have businesses who lose business because instead of sitting next to the Potomac, their clients are sitting next to the open sewer,” he said.

The suit did not specify a damage amount. DC Water spokesperson John Lisle said in a statement that the collapse of the Potomac Interceptor was “a serious and unexpected event, and our teams remain focused on the response, environmental protection, and restoration efforts. Because this matter is currently subject to ongoing litigation, it would not be appropriate for us to comment further at this time.”

D.C. Mayor Muriel Bowser declared an emergency Feb. 18 and requested that President Donald Trump provide federal resources to help the city fight the leak that dumped 250 million gallons of raw sewage into the Potomac River in its early stages. The president approved the emergency assistance days later to help the city address the emergency.

Advertisement

DC Water gave its most detailed assessment yet of why the Potomac River sewage spill occurred and what it will take to fix it. News4’s Mark Segraves reports.

DC Water said it knew the pipe, first installed in the 1960s, was deteriorating, and rehabilitation work on a section about a quarter-mile (400 meters) from the break began in September and was recently completed. The pipe that ruptured was scheduled for repair this summer.

DC Water’s updates say the emergency repairs are beyond the halfway point and there are no flows into the river.

At a public briefing last week, officials with the utility said they were assessing the cause of the rupture, including whether the way the pipeline was initially constructed contributed to the emergency. David Gadis, the CEO of DC Water, said at that briefing that while it was too early to say definitively, “we are seeing indication that this incident may have been highly unusual.”



Source link

Advertisement
Continue Reading

Trending